1 Comment

  1. donald March 19, 2008 @ 10:56 am

    hey pipi dont mind me jare i have the remainin pics frm the trad but i have been having problems uploading frm my system and the server is nt making things any beta, hows work and m? and the w’s? since u wan dey use code dey scatter my head make me sef they use am for u too! abi God go vex!?well congratulobia for the domot wey una see oh! wetin dey shele mrs b? im enjoyin ur posts in pidgin so i talk say make i finetune ur broken abi e no gud? make u helpe me hail m and b and the w’s and hin mama too! takia donald.

Leave a comment

XHTML: You can use these tags: <a href="" title=""> <abbr title=""> <acronym title=""> <b> <blockquote cite=""> <cite> <code> <del datetime=""> <em> <i> <q cite=""> <strike> <strong>